Header Ads

Punk Poem ' POVERTY DIE '

No pain, no gain,
no brain, no grain,
no name no reign,
no Champaign no main.

Life na karma,
only gee with brain get manna,
no too form abracadabra
for who do pass himsef redi for savanna.

In-sufficient fund ni logo,
lad wey never learn bunco_
no fit buy is own congo,
just dey guard, no go stand akimbo.

They sey life na eye for eye,
pikin yarn sey limit na sky,
mammi talk sey truth can justify,
pappy talk sey las las, we must to testify.

All this word na just cajole,
Me sef I sabi this parole,
person we no legit still dey jerico.
As for me, I gallant for my goal.

Insufficient fund ni logo.

Obanla Adedolapo.

This piece is written in kirio language and expresses the feeling of a hardworking woman as she wishes for the best in her hustles.

1 comment:

  1. This girl can break Nigeria with pigin English
    I really love this

    ReplyDelete

Powered by Blogger.