Header Ads

PIDGIN POEM- 'HELL I DEY SEE(LIDC)' BY EM EM.

Kasala don get belle
as she wan enter her 9th month
na hin her husband carry am
kurukere dem reach hospital 
husband sidawn for dormot
dey wait miracle 
Kasala dey yarn opata
dem doctors carry eyes troway
as her mata no gree finish quick
na hin dem doctors comot hands
one month afta wey she don dey gas
naxo kasala shit pikin dat day
Na hin dem neighbors begin dey come
make dem congratulate ask how he take be
Na hin kasala burst out say
"NA HELL I DEY SEE (LIDC), 
I NO DEY SEE PIKIN"

LAWAL MUBARAK
(EM EM)

The bard uses pidgin to conveniently pour out the anticipation of students who write their examination with the fear of what the result checker would give them.

No comments

Powered by Blogger.